You are viewing a single comment's thread from:

RE: Who is lazy? Definitely not me. My response to President Buhari who called Nigerian youths lazy

in #politics6 years ago (edited)

Baba the thing weak me, ah swear.
Na only God go save man pikin from all these. How person go talk say Naija youths dey lazy? Issorite!!

2019 dey come shaa.