You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Nov 25View the full contextView the direct parentetorobong (69)in #waves • 6 months ago Thank God UNa don dey exposed una selves
Seriously 😅🤣
@imaima said she get her own for body 🤣
Yes ooo hmmm her just too much
🤣😂😂
Is like she is second in command, because she said you are the Queen.
This one na baby oo like words can express
Ewey😂😂
No loud am abeg
😂😂😂
I will try
Shettup in @etorobong voice 😌
🤣🤣🤣🤣 plenty enemies wey dey cuddle me
Who be this one gan 😂😂😂
Your own don too much
Shettup 😂
My own full body
Ahhh
Second in command 🙌
Yes ooo
Na me
😂😂
Collect your crown 👑