You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Nov 25View the full contextView the direct parentjmis101 (72)in #waves β’ last year Ahhh And she said is @etorobongπππ
@etorobong be the general disturber ππ
Okay
So @etorobong transferred the disturbing spirit to you?
No o
I get my own oo
She's just the queen in our kingdom
Ewey πππ
Una get king too?
Our king don divorce am ππ
Wahala wahala πππ
She needs to get another king Asap
Yes ooo
We de find sha
No ooo na Dem teach me am innocent
They said you are the Queen in the kingdom oo
Hahaha this people no even get respect, if I'm the queen where is my honour
By announcing your rankπ
Yes oo if I'm the queen where is my fear
God please fight for me
Which God
God wey don leave you
I am your, Jesus I am your ππ
De play ππ
πππ
Thank God UNa don dey exposed una selves
Seriously π π€£
@imaima said she get her own for body π€£
Yes ooo hmmm her just too much
π€£ππ
Is like she is second in command, because she said you are the Queen.
This one na baby oo like words can express
Eweyππ
No loud am abeg
Shettup in @etorobong voice π
π€£π€£π€£π€£ plenty enemies wey dey cuddle me
Who be this one gan πππ
Your own don too much
My own full body
Ahhh
Second in command π
Yes ooo
Na me
ππ
Collect your crown π
My own na imaima
So, who you come disturb?
I Disturbed the whole house
Ahhhhh
Congratulations π
Action baby.
Thank you πβ€οΈ
You are welcome
β₯οΈ