Sort: Β 

Okay
So @etorobong transferred the disturbing spirit to you?

No o
I get my own oo
She's just the queen in our kingdom

Ewey πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜…
Una get king too?

Our king don divorce am πŸ˜‚πŸ˜‚

Wahala wahala πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
She needs to get another king Asap

Yes ooo
We de find sha

Is necessary 😁

No ooo na Dem teach me am innocent

They said you are the Queen in the kingdom oo

Hahaha this people no even get respect, if I'm the queen where is my honour

Β 6 months agoΒ (edited)Β 

By announcing your rankπŸ˜‚

Yes oo if I'm the queen where is my fear

Na you dey train them nah

God please fight for me

Which God
God wey don leave you

I am your, Jesus I am your 😏😏

De play πŸ˜‚πŸ˜‚

😁😁😁