πππ
Gentleman wey don fall in love and has refused to admit it.
Okay nah
I dey here dey look.
No pressure
You are viewing a single comment's thread from:
πππ
Gentleman wey don fall in love and has refused to admit it.
Okay nah
I dey here dey look.
No pressure
See this madam feeling herself ooooβ¦.
Eh! Fear women π
Oya nah
I don drink a cup of water to fear men this morning oo
Make I go drink another one, I dey come first πππ
Heheheheheheheh.
Just dy bobo yourself o.
Na wetin your power no fit handle you wan dy do π
I dey handle am wella oo
The power has already been given to me πͺ
Check well
Just dy play. Otue π
Not playing π
Till then na π