Sort:  

😂😂😂
Gentleman wey don fall in love and has refused to admit it.
Okay nah
I dey here dey look.
No pressure

See this madam feeling herself oooo….
Eh! Fear women 😂

Oya nah
I don drink a cup of water to fear men this morning oo
Make I go drink another one, I dey come first 😂😂😂

Heheheheheheheh.
Just dy bobo yourself o.
Na wetin your power no fit handle you wan dy do 😂

I dey handle am wella oo
The power has already been given to me 💪

Check well

Just dy play. Otue 😂

Not playing 😉