Hello everyone
As una see me so, na my very good paddy @eldecor na him introduce me to both this community and to hive blockchain even though i no too sabi weting blockchain mean make i just follow call am.
Alright guys na plenty joy full my heart like this as you see me so infact if you open my heart you go commot gold for inside am because of excess joy.... Well let me say a little about myself.
I am a native of Ibiono Ibom in Akwa Ibom State ooo. I am the first daughter in the family of six, though most times people mistake me to be the youngest while my kid sis senior. That thing dey sabi vex me like die.My Name: Grace Joseph (@gracejeo)
Some Few Things Were I Love to Do
- I love singing (I mean what is not there to love)
- I am a very skillful person (I bake)
- I make pizza as well so when next you think an event think Grace Joseph.
- I am super fun to be with (when I want to be I can be really pretty annoying sometimes)
- I am a make up artist (Like my own na make i just polish your face and you give me money)
- I am a model and my dream is to own my own modelling agency.
- I love to help people
For here like this ehhn! make i just leave the matter for Martias table.
I really wan follow thank the people them were Baba God touch dem reason them say mak them dey find us 9jarian's where full ground like garden egg seed for hive as dem take am to heart say dem wan find their own for this blockcahin make dem for show us luv wit beta beta rewards for our hardwork.
My Praya and Hope for 9ja
I go like make we introduce Naira as cryptocurrency make we see if we go fit give our moni hope again.
Am happy to be here once again guys. I love you all and i do really appreciate your efforts here.
Oh, glad he can join us.
Hi new friend. Good to see your comment. You make me smile.
Sweet
Hahaha... Welu come oh to the hive naija community, here na another place were tins the happen, welcome dear
Thanks @obrisgold1
I know this gurl from somewhere
Welcome darling
I hope you enjoy your stay
Hive on👍
Thanks darling..
Uwc
Congratulations @gracejeo! You have completed the following achievement on the Hive blockchain and have been rewarded with new badge(s) :
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP