Sort:  

😂 I hear you o
Enjoy your reading book well ehn 😜

Make go search for your own definition..

Na only romance you Una sabi for this generation..😅😅

untitled.gif

If we were closer I could take you out for a change, but you no go gree.. I trust you.

😂 Is not that I will nor gree, is just that we are not close 😒

What city are you?
Hook up no dey pass like this. 😄

😂 I'm in delta, oya I dey wait you