Sort: Β 

Make go search for your own definition..

Na only romance you Una sabi for this generation..πŸ˜…πŸ˜…

untitled.gif

If we were closer I could take you out for a change, but you no go gree.. I trust you.

πŸ˜‚ Is not that I will nor gree, is just that we are not close πŸ˜’

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

What city are you?
Hook up no dey pass like this. πŸ˜„

πŸ˜‚ I'm in delta, oya I dey wait you