Sort: Β 

🀣🀣

Ehen na
The last time I touch one cute dog, e just dey lick me anyhow πŸ˜‚ I nor want abeg

He been dey greet you

Oh what a way to greet, I nor want greeting abeg πŸ˜‚

πŸ˜‚.. The dog phor for you anyhow niyen now.. That's a good thing πŸ˜‚.. Atleast the dog didn't pursue u.. πŸ˜‚

I believe your words. The dog don like her be that

Normal

I trust you

Hahaha I understand πŸ˜…

You no fear?

Lol...e dey profess love for you ni now

Oh really, I see

Why no sabi touch them Merit🀣...fear fear...I can touch cat but dog is a no-no 🀩

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
At least you dey fear one, so I nor too worse πŸ˜…
Cat na no go area for me sha

Smiles....fear fear baby🀩

I no just like dogs at all...

πŸ˜‚.. Joy