You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"

in Speak Peace β€’ last year

my favorite food
General i love food I'm a fan of food πŸ˜‹ and i don't really have any favorite food like that πŸ˜‚ in as much the food it top-notch but then i love Amala mixed together with abula πŸ˜‚ gbegiri and ewedu plus inside meat (tiny eran) together with (egunfe) step down with five alive puppy ho my God this is heaven i wish i can see a perfect picture for this thing I'm taking about. Honestly i just love to eat any good food because I'm a food lover and i like to try any good meal πŸ˜‹ some meal I've tried so far.

Img_2022_11_26_07_24_13.jpeg

I cooked that my self well you can call me a bachelor chef ☺️ i won't mind lols πŸ˜‚
@sam.hangout thanks for the tags

@hopestylist
@geelocks
@patakwashj
@kingsleyy
@sommylove
@treasure-joshua

What's are your favorite food

Sort: Β 

Ejo lo Fe roo, see mouth like ogunfe Lol πŸ˜‚πŸ˜‚ you too dey get favourite food Lol πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ ahhhh Omo you don blow oh Lol πŸ˜‚πŸ˜‚ for this economy you dey chop boiled plantain and egg Lol πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ oga nla

I'm telling you brother πŸ˜‚ i can use my last card to buy food lols πŸ˜‚ don't tell me you don't have a favorite food πŸ˜‚

Lol 🀣🀣 I no get oh, anything wey man see apart from shit Lol πŸ˜‚

LoLs πŸ˜‚ this guy
Me can spend my Last money on food o πŸ˜‚

Lol 🀣🀣 he show for your body Na lol 🀣🀣

Food is life hehe πŸ˜…

Lol 🀣🀣 food is everything my brother lol 🀣🀣

Hahaha πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Shit...haaa!
Fox 🦊

Lol 🀣🀣🀣 must you repeat it??? Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ ahhh oga oh

Na this kind of ur men I dey talk about ☺️
I love the sound of this 😍

Vawulence πŸ˜‚

Aswear lol 🀣🀣🀣🀣 no time oh lol 🀣🀣🀣

How was your day?

Lol longest time babe..
My day is hectic as usual and you.??

Why have you been off?(

My day was stressful o.

Been very busy with some bakings

ohhhhhh so much fun lol and stress

The guy na baller, we mechanics don siddan dey watch am oo

LOL 🀣🀣🀣🀣🀣🀣 heheh πŸ˜‚πŸ˜‚

My dear, this guy hold money πŸ€‘
Plantain and egg πŸ₯šπŸ₯š na food for the rich kids now
Can't remember the last time I cooked it oo πŸ˜…πŸ˜…

Well his name na more money πŸ’°
So money yakpaπŸ˜‚

My dear, this guy hold money πŸ€‘
Plantain and egg πŸ₯šπŸ₯š na food for the rich kids now
Can't remember the last time I cooked it oo πŸ˜…πŸ˜…

Well his name na more money πŸ’°
So money yakpaπŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ Wahala look at the soup you cooked does that look like dip soup ???? You better check yourself lolz πŸ˜‚πŸ€£

Hahaha πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Remove ur eyes from my soup

Look at this one lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£, I will be with you till Jesus come lolz πŸ˜‚πŸ€£

Bachelor chef drop location make boys follow u happy too na lol

LoLs πŸ˜‚ no problem brotherly you can always come for the food lols

SecondedπŸ™‹β€β™€οΈ

Thirdtonded ✌️

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Hahaha
Funny being

Omo you even snap pictures of the food, you won kill person? See as the food set for eye. Now you're making me salivate for food that isn't available now

My sister drop location make i come over to your side and Cook for you LoLs πŸ˜‚

I hope you are single Sha 😜

If you can come over to Edo state I will be very happy πŸ˜ƒ

I’m still singular πŸ€“πŸ€“πŸ€“

In as much you are single expect me in your place anytime soon.. Edo is near to me even if it not near but it's near because you are single LoLs πŸ˜‚

I won't mind to be your cook so that we can both eat after we eat πŸ˜‚

Ahhhhhh no mind am lol 🀣🀣🀣🀣🀣 he dey oppress us Na lol 🀣 you go beg

Na oppression bi dis oooo
Oga abeg send small food for the needy na 🀣🀣🀣

Look forward Lol πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ Abi he don send ni Lol πŸ˜‚πŸ˜‚

The thing con even be like show ripe plantain, oh my lawd .... Make me a baller Lord 😭😭

🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣

Hahaha πŸ˜‚πŸ˜‚
The thing tire me too but Nancy

Some hbd can save the dayπŸ˜‰πŸ˜‚

Nice delicacy enjoy

Thanks dear

Welcome 😁

Β last yearΒ (edited)Β 

Eeeeeeh ripe plantain with egg sauce . Omo you Dey enjoy πŸ˜‹

He is chopping life jaweh

Na husband material too πŸ˜‚

Swallow with correct fresh okra soup is my favorite oo.
Sha you try small bachelor chef

I'm a good bachelor lols πŸ˜‚ but you self sabi correct food

This food is yum yum... Just be like make I bring am come out from the screen then devour amπŸ˜‹

Send me your address and i will bring it over lols πŸ˜‚

🀣🀣🀣🀣🀣 this one is whining ooo

Hmm delivery man don drop line, i don copy this update Sha tenks

I dey tell u ehn, which day technology go get that option laidis? E 4 make brain

Ma phor babe mi

HahaπŸ˜‚πŸ˜‚

I will transfer everything to you or bring it down by myself

Me I don lost bayiπŸ™„πŸ™„πŸ™„

Don't lost baby

Ok berra🀣🀣🀣

On my way dear

🀣🀣🀣🀣🀣awoof people

Before nkoπŸ™„πŸ™„πŸ™„πŸ€£πŸ€£πŸ€£

πŸ˜„πŸ€£πŸ€£

Yoruba confirmento mixture, but that tiny wean no follow O, una like eran nla(big meat) pass the food self.

Yummy plantain and egg, 😍 I wantπŸ˜‹

LoLs πŸ˜‚ i love big meat o πŸ˜‚ because I'm big too lols πŸ˜‚

Hehe, I know naπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

LoLs πŸ˜‚ who doesn't love good things πŸ˜‚

Everybody does, unless psycho dey involvedπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

LoLs πŸ˜‚ this girl

This guy wants to cause trouble here, why you put that photo na.. ?πŸ™†πŸ™†πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ . You just have to keep my own portion if you don't want vawulence

Wow, nice combinations of foods.

Am not a fan of swallow though but when I get to eat them I prefer egunsi or ewedu soup with lots of meat and fish 😊

But every other foods, I take with all pleasure.

With lots of meat and fish 🐟🐠?
Are you Yoruba?

Yea, Yoruba to the core πŸ˜‚

Omor see combination 😁😁
This man you can eat Sha oo, see me like say i nor like food too
Amala is awesome oo, the first time i saw ewedu at a friend's baby dedication (Yoruba Muslim guy) i was like ewww, I can't eat that but after trying it oh my goodness. Nobody tell me before I locate the joint for warri

Hahaha πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
You sef Sabi all the joints for that warri oo πŸ˜‚

Hehehe
More money πŸ€‘πŸ’°
Is this picture supposed to be a torment?
Lols....I sight your description of the food you like oo πŸ˜‚
Na big man you be las las

Just share with me some money make I follow you rejoin 🀣