Sort:  

Ahhhh he pain am lol 🤣🤣🤣

You no serious

Lolz 😂🤣🤣 you too

I just dey watch you

I dey watch you too

Guy aw far, leave me I no get your Time, abeg who know maths for here? @hopestylist @merit.ahama @starstrings01 @ksam . make una come to my rescue for mathematics

Lolz 😂🤣 y na lolz 😂🤣🤣 God will help you..

If you get business call me if you get problem call God lolz 😂🤣

Maths ke? It's like you called a wrong number 😂😂