Data is completely on another level my dear.
Na small remain wey he go collect cloth for my body sef
You are viewing a single comment's thread from:
Data is completely on another level my dear.
Na small remain wey he go collect cloth for my body sef
It has collect cloth here already o... Na singlet remain 😂😂
Eiii...
Make he no strip us naked remain laidis
Naso o 😂
I don't even know how we got here
You don't mean it...
You aren't experiencing any of these o😁
For where??? 😂
Data has collected my cloth already se
I find that hard to believe.
That's exaggerating 😏
It's not now.... It's about to collect my singlet sef na why I dey speak up make data no run me naked