You are viewing a single comment's thread from:RE: Adding My Face To Faces Of HiveView the full contextstarstrings01 (77)in Faces of Hive β’ 5 years ago Nice shot man.. how much is those beards, I want to buy π
Lol it's taken me almost three months to grow them to this level, as at February lol I had no beard at all hahaha
ππππ
I bet you are not ready to give out any of your beards.
Lol I can't give you any, I'll become ugly and unattractive hahaha
Lol ππππ
Aswear, na weytin dey make us feel like man for babe's eye.
Thank God I get, but the person wey I pity na @k-banti. I dey help am pray make one strand come out asper say I be better friend.
No mind my pidgin, abeg π.
@k-banti? Hahaha lol leave my man alone o, it's time now, him go still get now, everything na time.
Lol yeah you self get now why u com need my own na
My own never plenty reach. I want more πππ.
Shi shi... No go add. Na till next 10 years before you get full beards ππ
Don't mind that guy jare. I know too. My time is coming, and it's soon π
Haha... Bro you're not serious π€£π€£.. Why did you go and mention my name in this na. No worry, God dey π
ππππ
God dey oh ππ€£π