You are viewing a single comment's thread from:

RE: THE BLOCKCHAIN HAS GOT BEAUTIFUL SOULS

in Hive Learners2 years ago

Awwwnn so I feature for starboy post❤ I am teary right now

Yeah.. the blockchain has indeed got beautiful souls and I am grateful for that gift.

Thanks for always being there man.

So na you dey corner that babe abi. No be so comrade🧐🤣 I think you tagged the wrong dera. It should be @deraaa

Bia..coman explain why its only @iskafan username you got right? Let me not shake this table sha🤣

Much love😍

Sort:  
 2 years ago  

😂😂💔 guy!!!!!!😂💔

 2 years ago  

As you take sabi that deraa correction of hand still dey wonder me..
But no be talk for now..
I no go talk..

 2 years ago  

🧎👨‍🦽👨‍🦯🚶‍♂️🚶‍♀️🏃‍♂️🏃‍♂️

I Don jakpa🤣

Where you dey go? Come back and finish what you Started ooooo 😂😂😂😂

 2 years ago  

🤣🤣 no be me and you

untitled.gif

😂😂😂

Omo, this guy disappear on me 😅😅😅

 2 years ago  

Come back here oooo
😂😂

😂😂😂 wahala... He is my one and only Champ.... Abeg free him jorh 😅😅

 2 years ago  

Na so una dey start...before we know now na naming ceremony🤣
Make una sha do fast..en don tey wey I chop sweet naming rice😋

Hehehehe... Na naming rice you wan chop? Na small thing nau 🤧😏😂

 2 years ago  

🤣🤣 u mean am? Make I go buy big cula down.
Make una do fast oo atleast make man use the rice guide from sapa🕺

Hahaha.... Buy expensive cula oooo.

If not 😝😝

 2 years ago  

Bobo yi rest 😂💔💔😂
Rubbish boy..
Pope!!!!!!!😂