Sort: Β 
Β 2 years agoΒ Β 

Na so una dey start...before we know now na naming ceremony🀣
Make una sha do fast..en don tey wey I chop sweet naming riceπŸ˜‹

Hehehehe... Na naming rice you wan chop? Na small thing nau πŸ€§πŸ˜πŸ˜‚

Β 2 years agoΒ Β 

🀣🀣 u mean am? Make I go buy big cula down.
Make una do fast oo atleast make man use the rice guide from sapaπŸ•Ί

Hahaha.... Buy expensive cula oooo.

If not 😝😝

Β 2 years agoΒ Β 

Bobo yi rest πŸ˜‚πŸ’”πŸ’”πŸ˜‚
Rubbish boy..
Pope!!!!!!!πŸ˜‚