Sort:  

omo, i don tire .. baba untop that dawing app, if you see any, let me know abeg .. can someone use AI

Nifty just told me about Krita

I just downloaded it... Im trying it out

is it a mobile app or laptop app

Laptop

nice , i will download it too

no wahala

Thanks for the recommendation and all.

no no

AI is not allowed at all!

Okay. i do not even kow any AI tools that draw but i will try and create a drawing sha, soon

No wahala baba... you are capable

lol, capable ke, dey wyn me oo

today na Saturday naaa... I no sabi whine ooo

but on monday, you dey sabi wyne abi, dey play, lol

Na because of you Banky W sing Mr. Capable

naso, na you be him backup singer, lol

lol, na for people wey sabi sing naaaa

You wan make I spoil him shine?

You be boss my oga.. How far the app, he day work well?