You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-05-20 00:21View the full contextView the direct parentlebey1 (69)in LeoFinance • 2 years ago Good morning to you also, i guess a new daily task is out
yes, chief... na so we see am...
We continue to grind!
omo, i don tire .. baba untop that dawing app, if you see any, let me know abeg .. can someone use AI
Nifty just told me about Krita
I just downloaded it... Im trying it out
is it a mobile app or laptop app
Laptop
nice , i will download it too
no wahala
no no
AI is not allowed at all!
Okay. i do not even kow any AI tools that draw but i will try and create a drawing sha, soon
No wahala baba... you are capable
lol, capable ke, dey wyn me oo
today na Saturday naaa... I no sabi whine ooo
Na because of you Banky W sing Mr. Capable
naso, na you be him backup singer, lol
lol, na for people wey sabi sing naaaa
You wan make I spoil him shine?