Sort:  

Good thing there's still time to do so

Yeah sure. Doing that now

Ahhhh wetin dey sup oooo.... threadstorm no dey market again?

I make hot dey chase numbers😅 ibi now wey I my eye clear

hahaha...

You go do am ooo... but e no easy at all... I no wetin my eyes see when I do 918 threads in one day...

lol

Omo, 918 in a f*ckn day😥. You fought.

Ahhhhh

I say... my eyes see premium shege...

But obviously, I started a night before... so if you calculate everything... e be like 1k...

But eeeeh... never again... lol

I'll do the one my body fit carry... I no like overload

This one na shege pro max

testing reply

Test successful hehe

hehe I guess so. My replies weren’t going through

Lol. I try to claim grab the links as I write the replies. It's a pain to go back and look for links

Yeaah, I have managed to do it now

Did you go through the entire list or just make different replies?

different replies actually