Wetin be that Naija song again "...i no get brake oo, I go jam you, you go kpeme"
You see yourself now, na me con dey laugh last. You go beg me ehn with one tortoise eyes, the shortest hair on a lion hair and 3 trailers of rice and beans.
When you done ready, I go drop your next taskπππ
@ksam you wan collect abiπ
@benii be my padi before na...u no fit spoil our matterπ€£
@benii no shaa believe @chosenfingers
Na wetin him dey talk always be this π
I fit count the number of babes wey him tell, you are my one and only π€²π½
Him forward the same message to like 15 people at the same time
π π π π
Better believe me oo, today na Sunday
I no fit come dey lie π π
chai...why this young man dey shadow me liadis
@benii knows what to believe, she don see am for my face say I be pastor pikin. I no even get babesπ
baba @ksam take ya timeπ
π€£π€£π€£π€£π€£
Whethin be dis oo
Jezz.
I can't stop laughing
Don't worry ..
I won't let him deceive him. I know all these kind men with sweet manπππ π π π
@chosenfingers God don catch you π€²π½
My God no dey sleep
My God will fight for me oo...first to do no dey pain oo comradeπ€π
Na wa ooo
Abeg no confuse am biko
Na my God we dey talk about
π²πͺπͺ chai...@benii no be so ooπ
@chosenfingers Omo if I no get babe for Hive
Nobody else go get babe
Better find babe for me first before una go dey free π
so your mission here na to find babe as per say u don get plenty money na...shey u no go run giveaway liadisπ
Shey you go like @benii sister, she dey hive too oo and na fine babe with sweet voice...pay me for her username sharpalyπ
π€£π€£π€£
These chaps
Una de make me laugh
Na wa oooo
My brother @chosenfingers
We can settle this thing amicably π₯Ί
No need for the so much hate
Theres already war going on between Ukraine and Russia. We shouldn't start our own war here nau... π
Wetin you say be the username? π
Wetin be that Naija song again "...i no get brake oo, I go jam you, you go kpeme"
You see yourself now, na me con dey laugh last. You go beg me ehn with one tortoise eyes, the shortest hair on a lion hair and 3 trailers of rice and beans.
When you done ready, I go drop your next taskπππ
Satan comot for road ooo π π π
Omo, if person like you do EYE of the gods, omo you go scam the gods join π π π
Baba I no go beg oooo
At least @benii na my padi π
Na to turn family friends with am remain na
God pass you π
Lolz
Dat one dey sha