Wetin be that Naija song again "...i no get brake oo, I go jam you, you go kpeme"
You see yourself now, na me con dey laugh last. You go beg me ehn with one tortoise eyes, the shortest hair on a lion hair and 3 trailers of rice and beans.
When you done ready, I go drop your next task๐๐๐
@benii no believe @chosenfingers oooo
๐ ๐ ๐ ๐ ๐
@ksam you wan collect abi๐
@benii be my padi before na...u no fit spoil our matter๐คฃ
@benii no shaa believe @chosenfingers
Na wetin him dey talk always be this ๐
I fit count the number of babes wey him tell, you are my one and only ๐คฒ๐ฝ
Him forward the same message to like 15 people at the same time
๐ ๐ ๐ ๐
Better believe me oo, today na Sunday
I no fit come dey lie ๐ ๐
chai...why this young man dey shadow me liadis
@benii knows what to believe, she don see am for my face say I be pastor pikin. I no even get babes๐
baba @ksam take ya time๐
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Whethin be dis oo
Jezz.
I can't stop laughing
Don't worry ..
I won't let him deceive him. I know all these kind men with sweet man๐๐๐ ๐ ๐ ๐
@chosenfingers God don catch you ๐คฒ๐ฝ
My God no dey sleep
My God will fight for me oo...first to do no dey pain oo comrade๐ค๐
Na wa ooo
Abeg no confuse am biko
Na my God we dey talk about
๐ฒ๐ช๐ช chai...@benii no be so oo๐
@chosenfingers Omo if I no get babe for Hive
Nobody else go get babe
Better find babe for me first before una go dey free ๐
so your mission here na to find babe as per say u don get plenty money na...shey u no go run giveaway liadis๐
Shey you go like @benii sister, she dey hive too oo and na fine babe with sweet voice...pay me for her username sharpaly๐
๐คฃ๐คฃ๐คฃ
These chaps
Una de make me laugh
Na wa oooo
My brother @chosenfingers
We can settle this thing amicably ๐ฅบ
No need for the so much hate
Theres already war going on between Ukraine and Russia. We shouldn't start our own war here nau... ๐ญ
Wetin you say be the username? ๐
Wetin be that Naija song again "...i no get brake oo, I go jam you, you go kpeme"
You see yourself now, na me con dey laugh last. You go beg me ehn with one tortoise eyes, the shortest hair on a lion hair and 3 trailers of rice and beans.
When you done ready, I go drop your next task๐๐๐
Satan comot for road ooo ๐ ๐ ๐
Omo, if person like you do EYE of the gods, omo you go scam the gods join ๐ ๐ ๐
Baba I no go beg oooo
At least @benii na my padi ๐
Na to turn family friends with am remain na
God pass you ๐
Lolz
Dat one dey sha