Me dah I use to hype you
Oh I see, I missed it before π
they said our entries went beyond the time limit
Wahala, lemme just rest π₯²
Until next round, I'm just joining for the fun anyways
Like me now, I dey Carlifonia
I have no words π€¦ββοΈ
Me I sha dey Spain π
Hahaha
Yesso
The fun and to answer Present πππ
π Spain? Bah?
Oya, where in Spain... no Google am ooo ππ
Barcelona ππ
Nor fear, I know where I dey π€£π€£
Street, house number π
Make I use my drone locate am ASAP π
You're out to get me, that's a super reason not to give out my address like that... Use Google find me for Barcelona ππ
ππππ
See scam people oooo
Dem don find escapist route πππ
Scam detector
Them don dey do work wey them nor send them π€ͺπ