You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Mar 16View the full contextView the direct parentjmis101 (71)in #waves โข 11 months ago Ewo See wahala. Oya nah Let's see what you got ๐
Really?
Somebody wan try me o.
Donโt worry na.
You no go push me out hand for fireโฆ..
Iโm a perfect gentleman
๐๐๐
Gentleman wey don fall in love and has refused to admit it.
Okay nah
I dey here dey look.
No pressure
See this madam feeling herself ooooโฆ.
Eh! Fear women ๐
Oya nah
I don drink a cup of water to fear men this morning oo
Make I go drink another one, I dey come first ๐๐๐
Heheheheheheheh.
Just dy bobo yourself o.
Na wetin your power no fit handle you wan dy do ๐
I dey handle am wella oo
The power has already been given to me ๐ช
Check well
Just dy play. Otue ๐