You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEKEND #4: MAD OVER YOU BY RUNTOWN MUSIC COVER

in Music4 years ago

My friend
My friend.
Boss!!!
See as u just dey give us nice nice.
Dope performance dear.

Sort:  

My padi @benii

Na because of you I drop am nice nice as en dey hot for body😂

Thanks for watching dear. Much love😍

@benii no believe @chosenfingers oooo
😅😅😅😅😅

@ksam you wan collect abi😂

@benii be my padi before na...u no fit spoil our matter🤣

@benii no shaa believe @chosenfingers
Na wetin him dey talk always be this 😅

I fit count the number of babes wey him tell, you are my one and only 🤲🏽

Him forward the same message to like 15 people at the same time

😅😅😅😅

Better believe me oo, today na Sunday
I no fit come dey lie 😅😅

chai...why this young man dey shadow me liadis

@benii knows what to believe, she don see am for my face say I be pastor pikin. I no even get babes😔

baba @ksam take ya time😂

🤣🤣🤣🤣🤣
Whethin be dis oo
Jezz.
I can't stop laughing

Don't worry ..
I won't let him deceive him. I know all these kind men with sweet man😁😁😅😅😅😅

@chosenfingers God don catch you 🤲🏽

My God no dey sleep

My God will fight for me oo...first to do no dey pain oo comrade🤔😏

😲😪😪 chai...@benii no be so oo😟

@chosenfingers Omo if I no get babe for Hive
Nobody else go get babe

Better find babe for me first before una go dey free 👌

so your mission here na to find babe as per say u don get plenty money na...shey u no go run giveaway liadis😌

Shey you go like @benii sister, she dey hive too oo and na fine babe with sweet voice...pay me for her username sharpaly😂

🤣🤣🤣
These chaps
Una de make me laugh

Na wa oooo
My brother @chosenfingers
We can settle this thing amicably 🥺
No need for the so much hate

Theres already war going on between Ukraine and Russia. We shouldn't start our own war here nau... 😭

Wetin you say be the username? 😁

Wetin be that Naija song again "...i no get brake oo, I go jam you, you go kpeme"

You see yourself now, na me con dey laugh last. You go beg me ehn with one tortoise eyes, the shortest hair on a lion hair and 3 trailers of rice and beans.

When you done ready, I go drop your next task😂😂😂

Lolz
Dat one dey sha