You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-Tunes , Week 29|| Bia Nulu By EGO ( Cover) By MaryJacy

in AFRI-TUNES2 years ago

Ahhhh
E be like say the Thunder wey ASUU dey strike no dey reach your side...

You get thunder absorber like this...

Rain just dey f up so many things and making some things really difficult... Well, it has a great positive side sha.. but e too dey over do 😅

No wonder
I'm not surprised, cos your voice sounds like one staunch kwaya member 😁

You are doing well o

Sort:  

LoL,Asuu no sabi the road to our school, cannot be paying that kind of money and be having strike 😂😂, i can't afford to stay at home for a full section, even more than a section... it is well

The rain no bad sha, but sometimes can be so annoying 😂😂

Staunch kwa!! make I come dey go🚶‍♀️🚶‍♀️, where my bag dey? 😂.

cannot be paying that kind of money and be having strike

I see what you did here
Make I send you my akant number? 😅😅😅 let me be your middulu man 😅😅


Yea
Especially when you wantu go out, or maybe when you have clothes to wash... chayiii

You one send your Akant number make I help you memorize ham 😂😂😂...? me too t still dey think maybe i go be your middle man. lil

there are some days , you'll have to Sundry cloth for three days.. hehehe, well nah the time sha, make e dey rain ham.. lol