Sort:  

Ahhh
And she said is @etorobong😂😂😅

@etorobong be the general disturber 😂😂

Okay
So @etorobong transferred the disturbing spirit to you?

No o
I get my own oo
She's just the queen in our kingdom

Ewey 😂😂😅
Una get king too?

Our king don divorce am 😂😂

Wahala wahala 😂😂😂
She needs to get another king Asap

No ooo na Dem teach me am innocent

They said you are the Queen in the kingdom oo

Hahaha this people no even get respect, if I'm the queen where is my honour

By announcing your rank😂

God please fight for me

Which God
God wey don leave you

I am your, Jesus I am your 😏😏

De play 😂😂

😁😁😁

Thank God UNa don dey exposed una selves

Seriously 😅🤣
@imaima said she get her own for body 🤣

Yes ooo hmmm her just too much

🤣😂😂
Is like she is second in command, because she said you are the Queen.

This one na baby oo like words can express

Shettup in @etorobong voice 😌

🤣🤣🤣🤣 plenty enemies wey dey cuddle me

Who be this one gan 😂😂😂

My own full body

Ahhh
Second in command 🙌

Yes ooo
Na me

😂😂
Collect your crown 👑

My own na imaima

So, who you come disturb?

I Disturbed the whole house

Ahhhhh
Congratulations 🎉
Action baby.

Thank you 😊❤️

@mmenyene
You de craze o

😅🤣😁

Who de follow you shine teeth

Dis one no go ever come

Aswr eh....
I was even thinking when I mention her she go branch

😂😂😂
No need