Sort:  

Why was the river rich?
Because it had two banks.

Credit: reddit
@oladele-art, I sent you an $LOLZ on behalf of jmis101

(3/8)
Delegate Hive Tokens to Farm $LOLZ and earn 110% Rewards. Learn more.

Ah, wahala o.
Igbo women with politics and cunning lines. No worry, I no go fall for am.

Me sef go show you say I be Yoruba boy 😂

Ewo
See wahala.
Oya nah
Let's see what you got 😁

Really?
Somebody wan try me o.
Don’t worry na.
You no go push me out hand for fire…..
I’m a perfect gentleman

😂😂😂
Gentleman wey don fall in love and has refused to admit it.
Okay nah
I dey here dey look.
No pressure

See this madam feeling herself oooo….
Eh! Fear women 😂

Oya nah
I don drink a cup of water to fear men this morning oo
Make I go drink another one, I dey come first 😂😂😂

Heheheheheheheh.
Just dy bobo yourself o.
Na wetin your power no fit handle you wan dy do 😂