Sort: ย 

!lol
Fall for you how?
Person wey I never see before and I barely know you.

Abi nah you dey fall for me but your pride no gree you talk am.
Talk am oo make your mind free.

Why was the river rich?
Because it had two banks.

Credit: reddit
@oladele-art, I sent you an $LOLZ on behalf of jmis101

(3/8)
Delegate Hive Tokens to Farm $LOLZ and earn 110% Rewards. Learn more.

Ah, wahala o.
Igbo women with politics and cunning lines. No worry, I no go fall for am.

Me sef go show you say I be Yoruba boy ๐Ÿ˜‚

Ewo
See wahala.
Oya nah
Let's see what you got ๐Ÿ˜

Really?
Somebody wan try me o.
Donโ€™t worry na.
You no go push me out hand for fireโ€ฆ..
Iโ€™m a perfect gentleman

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Gentleman wey don fall in love and has refused to admit it.
Okay nah
I dey here dey look.
No pressure

See this madam feeling herself ooooโ€ฆ.
Eh! Fear women ๐Ÿ˜‚

Oya nah
I don drink a cup of water to fear men this morning oo
Make I go drink another one, I dey come first ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚