Sort: Β 

My baby.
Hope you slept well?

Nope
@imaima didn't allow me to sleep well sha

Ahhh
And she said is @etorobongπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜…

@etorobong be the general disturber πŸ˜‚πŸ˜‚

Okay
So @etorobong transferred the disturbing spirit to you?

No o
I get my own oo
She's just the queen in our kingdom

Ewey πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜…
Una get king too?

No ooo na Dem teach me am innocent

They said you are the Queen in the kingdom oo

God please fight for me

Which God
God wey don leave you

I am your, Jesus I am your 😏😏

Thank God UNa don dey exposed una selves

Seriously πŸ˜…πŸ€£
@imaima said she get her own for body 🀣

Yes ooo hmmm her just too much

Β 6 months agoΒ (edited)Β 

πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚
Is like she is second in command, because she said you are the Queen.

Shettup in @etorobong voice 😌

My own full body

Ahhh
Second in command πŸ™Œ

My own na imaima

So, who you come disturb?

I Disturbed the whole house

Ahhhhh
Congratulations πŸŽ‰
Action baby.

@mmenyene
You de craze o

πŸ˜…πŸ€£πŸ˜

Who de follow you shine teeth

Dis one no go ever come